Lyrics

My God is a very big God He no dey fail oh he no dey lie If he talk am he Don do am oh That is why we dey praise am oh The things wey give us papa Na him we dey bring am so Papa you no dey fail I will praise you in a RockTown way Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Uh, na, na, na Oya carry the problem come My father is on and able (You know what I mean) Ah, oshodi eh Jehova talk and do Plenty miracle everywhere Goodness and mercy follow me oh Onye amuma Elijah eh Oya make we begin dey praise am eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Everywhere I go Dem dey call my name They say this boy you be super star oh I dey tell them say no be me do am Na Baba God Be the super star oh Oyigi yeh nah confirm oh Anointings yapa for my head oh Jesus nobody be like you Me I go praise you forevermore Onye oma meh you do well for me Goodness and mercy follow me oh Onye amuma Elijah eh Oya make we begin dey praise am eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Life no dey two make you live am well Everyday you wake make you thank God oh If no be God you for Don jam motto Igwe we dey praise your name Plenty miracles everywhere Goodness and mercy follow me oh Onye amuma Elijah eh Oya make we begin dey praise am eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh Oyege yege yege ah eh (ebenebe, obidi mo, nchale'rege)
Writer(s): Frank Edwards Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out