Lyrics

Just incase you don't know it's Mekoyo again Ondu Pardon my croaky voice we've been doing stuff It's shisha oh Alright Okay, Uh go Hey you! What's that? Wetin u carry for back? What's that? Free bizness? (hmmm), What's that? Is it sickness? (hmmm), What's that? You no dey go down? (where), What's that? You no go go house? (who), What's that? After all of the flex and the stress Now you say you no go come to the bed, what's that? I no dey understand people nowadays Everybody too sharp nowadays Scam is scamming the scam nowadays It's all part of our plan nowadays I met this one fine damsel oh See as e dey move, e dey dance well oh I ginger myself as a calm fellow But the chest dey remind me of cowbell oh I sey "hi" she no talk "hello" I tell am sey "if na money make she talk well oh" She sey "is that so?, what do take me for? You want to tempt me with money, so you can devour" She sey she need some care, and she serious But e no go fit go house e dey period I sey "hmmm-hmmm, true-true" Shebi you don see mugu (eeyah!) Hey you! What's that? Wetin u carry for back? What's that? Free bizness? (hmmm), What's that? Is it sickness? (hmmm), What's that? You no dey go down? (where), What's that? You no go go house? (who), What's that? After all of the flex and the stress Now you say you no go come to the bed, what's that? Guy man na you sharp pass When you dey church na you clap pass And when you dey club you na papas You no dey shame when e reach to dey tap ass (Oh Lord) Me I no dey judge you Pop your rosey na you know wetin e cost you You na superhero you no even need costume You dey spray rapper for their body likee perfume But you dey hold pesin, what's that? Sought your gbese before you com hang You na athlete you dey run things The way you dey F up na you go born twins Or may be triplets, sickness The way you dey game, you na P-S? Abi X-Box, yess boss Oya so keke napep e di lexus (maga) Hey you! What's that? Wetin u carry for back? What's that? Free bizness? (hmmm), What's that? Is it sickness? (hmmm), What's that? You no dey go down? (where), What's that? You no go go house? (who), What's that? After all of the flex and the stress Now you say you no go come to the bed, what's that? Hey you! What's that? Wetin u carry for back? What's that? Free bizness? (hmmm), What's that? Is it sickness? (hmmm), What's that? You no dey go down? (where), What's that? You no go go house? (who), What's that? After all of the flex and the stress Now you say you no go come to the bed, what's that? (Hmmm-hmmm, ah hey) What's that? (Hmmm-hmmm, na so) What's that? Oshaamo, Ondu What's that? Oshaamo-shaamo
Writer(s): Ogunmefun David, Nnaemeka Ugochukwu Onusiriuka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out