Lyrics

606 music Skillar It's davido Ketchup & the chicks here [Verse 1 – ketchup] ketchup and the chicks i dey here Jfem, na him do the beat Climb the chair, and climb the table Everywhere the jam dey hit Quarter to eight And you know it's getting late All the girl wey dey my table Hold your man it's getting late Baby oh baby oh Where you dey go this night Baby oh baby oh Follow me no delay Baby oh baby oh Can you go this night Baby oh baby oh Follow me no delay [Hook – davido] kini yen ma a gbon gbon Omo omo, sh'o mo, omo Je k'alo, lo Omo, sh'o mo, mo eh Kini yen ma a gbon gbon Omo omo, sh'o mo, mo Sisi, je k'alo, lo Omo omo, sh'o mo, mo Omo, sh'o mo, mo eh [Verse 2 – ketchup] as i move, follow my lead University, dem try But, for the street, we use the ot Water carry me go, if i lie Banky w capable for eme, na him be head If you know say you capable Baby come give me the head Baby oh baby oh Where you dey go this night Baby oh baby oh Follow me no delay Baby oh baby oh Where you dey go this night Baby oh baby oh You must to follow me no delay [Verse 3 – davido] for the street, dey call me baddest I got cash not only assets Baby girl just shake your assets Give me key i want to access Am not playing with you I don't wanna break your heart And i know, i'll never leave you And i knew that from the start This remix is too ignitious Baby oh baby oh Where you dey go this night Baby oh baby oh Follow me no delay Baby oh baby oh Can you go this night Baby oh baby oh Follow me no delay [Hook – davido] kini yen ma a gbon gbon Omo omo, sh'o mo, mo Sisi, je k'alo, lo Omo, sh'o mo, mo eh Kini yen ma a gbon gbon Omo omo, sh'o mo, mo Sisi, je k'alo, lo Omo omo, sh'o mo, mo Omo, sh'o mo, mo eh [Verse 4 – ketchup] mini, mini, mani mo Girl just go down, dey touch your toe Mini, mini, mani mo Girl just go down, dey touch your toe Oya, girl, whine for the man them Whine for the man them Take all my money, and whine for the man them Whine for the man them take, take all my money Chill around the table all the money wey we get Davido you know money dey and you know we run the street If you know you be my nigga make you put it on repeat Baby oh baby oh Where you dey go this night Baby oh baby oh Follow me no delay Baby oh baby oh Kini yen ma a gbon gbon Omo omo, sh'o mo, mo Sisi, je k'alo, lo Omo, sh'o mo, mo eh
Writer(s): Onyido Nkemjika Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out