Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Koker
Koker
Performer
COMPOSITION & LYRICS
RR
RR
Songwriter
CKay
CKay
Composer

Lyrics

Ah! Customer is always right I tell you (Chorus: Koker) I don't wana sing - i don't wana sing Now i wana sing You don't like the song - now you hear the song Now you like the song You don't wana love - You don't wana love Now you fall in love You don't wana touch - you don't wana touch Now you don dey touch You don't wana kiss - You don't wana kiss Now you don dey kiss You don't wana ah - you don't wana ah Now you don dey ah (Hook) Oya give them - give them Oya give them Funwo too Oya give them - give them Oya give them Funwo too Oya funwo - kobax2 Oya funwo - koba Ema funwo - koba Funwo - koba - funwo No tell me what i know (What i - what i know) Na me know hpow much wey dem pay for show - wey dem pay for show When dem demand, me i supply Which one be your own I do my own - plus why you come dey bone Ibiti mofelo - fekilo Mofekiri shiriti mafildu Anything dey go I go dey match dey go As them dey want am oo I go dey give them oo You don't wana love - You don't wana love Now you fall in love You don't wana touch - you don't wana touch Now you don dey touch You don't wana kiss - You don't wana kiss Now you don dey kiss You don't wana ah - you don't wana ah Now you don dey ah (Hook) Oya give them - give them Oya give them Funwo too Oya give them - give them Oya give them Funwo too Oya funwo - kobax2 Oya funwo - koba Ema funwo - koba Funwo - koba - funwo Na from cross from pikin dey work - small pikin dey work And na from work man pikin dey chop - man pikin dey chop After we chop man pikin must fvck - man pikin must fvck They wan see the end but we no get bus-stop Ibiti mofelo - fekilo Mofekiri shiriti mafilodu Anything dey go I go dey match dey go As them dey want am oo I go dey give them oo You don't wana love - You don't wana love Now you fall in love You don't wana touch - you don't wana touch Now you don dey touch You don't wana kiss - You don't wana kiss Now you don dey kiss You don't wana ah - you don't wana ah Now you don dey ah (Hook) Oya give them - give them Oya give them Funwo too Oya give them - give them Oya give them Funwo too Oya funwo - kobax2 Oya funwo - koba Ema funwo - koba Funwo - koba - funwo
Writer(s): Tiffany Antoinette Owusu, Emmanuel Johnson Oyindamola, Benjamin Nana Kwame Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out