Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Reekado Banks
Reekado Banks
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Natalia Kills
Natalia Kills
Composer
Reekado Banks
Reekado Banks
Songwriter
Jeff Bhasker
Jeff Bhasker
Composer
Sky Montique
Sky Montique
Composer

Lyrics

This gbedu is a problem Oya Reeky Baby, oh Oya Baby Fresh Your problem dey for your back o And you wonder why boys dey follow 'round o Every other day, they dey for your yard Paparazzi sef follow you about Girl, when you walk down the highway You dey make men misbehave Girl when you walk down the highway Spiritual men don dey lose faith Your problem is a problem This problem is our problem The boys them, na we go solve am We go join am together and solve am Girl you don tire, girl I swear, I know say you don tire Every other day, every other man say dem wan fire But (baby), own that Own that (baby), own that You better don't drop that thing girl (Baby) own that (Oh baby) own that Girl you gotta hold that You better don't drop that thing, yeah Like Kim Kardashian Carry front and carry am You look like my yarinya I no go mind to marry am, yeah-yeah I'm gonna search and I'm gonna find And I'm gonna own that Oh, you gonna like it, you gonna love it When I'm on that Your problem is a problem This problem is our problem The boys them, na we go solve am We go join am together and solve am Girl you don tire, girl I swear, I know say you don tire Every other day, every other man say dem wan fire But (baby), own that Own that (baby), own that You better don't drop that thing girl (Baby) own that (Your problem) own that So girl, you gotta hold that You better don't drop that thing, yeah Tequila make you kpon-kpon-kpon quin do Own it o, girl, you gotta own it o Now na your problem o But we like the problem o Baby o, I like it o Other boys love it o And we want to hold it o Slay it o (slay mama) I gbedu when you nail it o Oh yeah, oh na-na-na Oh yeah Girl you gat to own it, own it, own it, oh yeah Girl you gat to roll it, roll, roll it and own it Slay mama
Writer(s): Jeffrey Bhasker, Sky Montique, Guillaume Sebastien Doubet, Teddy Natalia Noemi Sinclair Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out