album cover
Her Yo!
1,490
Afro-Pop
Her Yo! was released on November 23, 2016 by Rudeboy Records as a part of the album Her Yo! - Single
album cover
Release DateNovember 23, 2016
LabelRudeboy Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Her yo
Her yo
Her yo
Lowkey
Her yo
Low, low, low key
Lelelele
This your body na ginger
I dey reason the thing wey you carry dey scatter for my head o
I go release the trigger (Trigger, eh)
Baby no let this thing wey dey rise for my body dey rotate o
But if you hesitate (Eh-eh-eh)
I go calculate (Eh-eh-eh)
Baby no dull, no dey let this feeling go to waste (Eh-eh-eh)
My body dey vibrate (Eh-eh-eh)
Wetin you dey wait (Eh-eh-eh)
Whether you like it or not, see I'm going to be your date o
Baby lowkey (Low-lowkey)
Her yo
E dey do me like jazz o
Her yo
Mo ni bami lowkey (Low-lowkey)
Her yo
Girl e dey do me like jazz o
Baby, why all these things just dey linger? Eh
And if you dey my team I go be your winger, eh
If you promise to be my Belinda, eh
I'ma put on a ring on your finger, eh-eh
But if you hesitate (Eh-eh-eh)
I go calculate (Eh-eh-eh)
Baby no dull, no dey let this feeling go to waste (Eh-eh-eh)
My body dey vibrate (Eh-eh-eh)
Wetin you dey wait (Eh-eh-eh)
Whether you like it or not, me go be your date o
(Baby)
Baby lowkey (Low-lowkey)
Her yo
E dey do me like jazz o
Her yo
Mo ni bami lowkey (Low-lowkey)
Her yo
Girl e dey do me like jazz o
Her yo
See the thing just dey bounce like felele
And the fender to bumper na helele
If I rock you, I go take am jejeje
Take am jejeje, take am jejeje
See the thing just dey bounce like felele
And the fender to bumper na helele
If I rock you, I go take am jejeje
Take am jejeje, take am jejeje
But if you hesitate (Eh-eh-eh)
I go calculate (Eh-eh-eh)
Baby no dull, no dey let this feeling go to waste (Eh-eh-eh)
My body dey vibrate (Eh-eh-eh)
Wetin you dey wait (Eh-eh-eh)
Whether you like it or not, me go be your date o
(Baby)
Baby lowkey (Baby, baby, lowkey)
Her yo
E dey do me like jazz o
Her yo
Mo ni bami lowkey (Lowkey, lowkey, lowkey)
Her yo
Girl e dey do me like jazz o (Like jazz o)
Her yo (Like jazz o)
Baby lowkey (Low-lowkey)
Her yo
E dey do me like jazz o
Her yo
Mo ni bami lowkey (Low, low-lowkey)
Her yo
Girl e dey do me like jazz o
Her yo
(Her yo oh-oh, her yo oh-oh, her yo oh)
Her yo
(Her yo oh-oh, her yo oh-oh, her yo oh)
Her yo
(Her yo oh-oh, her yo oh-oh, her yo oh)
Her yo
(Her yo oh-oh, her yo oh-oh, her yo oh)
Her yo
Rudeboy!
Written by: RudeBoy (Paul Okoye)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...