Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tolani
Tolani
Performer
The Afro-Renaissance Art Ensemble
The Afro-Renaissance Art Ensemble
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tolani
Tolani
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Crackermallo
Crackermallo
Producer
HolydopeEngine
HolydopeEngine
Engineer

Lyrics

Intro *Trumpet playing* (Forget what the girl dem say, aswear down dem just dey jealous you And when Dem dey talk for your back Make you no send dem just be gbegborun) No Yawa All the girls say you too fire All the boys say you too Waya o Baby girl Say no yawa! No Yawa All the boys say you too fire All the girls say you too Waya o Baby girl Say no yawa Baby give me love jeje, baby give me love jeje Oh baby (Ay! She be domitila) *Trumpet playing* This e be serious, this kain girl she dangerous (Yeah yeah) This e be serious, You no even sick but she give you drugs (Yeah yeah) This e be serious, wetin I want to talk? oh my God! (Yeah yeah) This e be serious, serious yeah! No Yawa All the girls say you too fire All the boys say you too Waya o Baby girl Say no yawa! No Yawa All the boys say you too fire All the girls say you too Waya o Baby girl Say no yawa (Baby give me love jeje, baby give me love jeje Oh baby) (Ay! She be domitila) *Trumpet playing* Outro (Forget what the girl dem say, aswear down dem just dey jealous you And when Dem dey talk for your back Make you no send dem just be gbegborun)
Writer(s): Oluwatobiloba Anidugbe, Daniel Otaniyen Uwa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out