Lyrics

Terry Apala mo de ni, ah ah Bisola Big Brother s'o n gbo ye? Benie Macaulay l'ori beating S'o n gbo mi ni? Omo Isoko mo de ni (We love Benie Macaulay) Helen ohh, Helen, oh eh Helen ohh, Helen, oh eh You be Bad Girl You dey do me any how, you don collect my money Why you be Bad Girl? I no go agree, omo na you I go follow You be Bad Girl You dey do me anyhow, you don collect my money Why you be Bad Girl? I no go agree, omo na you I go follow You dey claim fine girl, you no get shishi for pocket Bad Girl (no no) Thank God It's Friday, l'ale yii, go your house, k'o lo mura, Ko lo gbara di If na money you want chop, you follow club together I spend a lot You finish 2 bottles of Hennessy, you be Babylonian, Atenu of Africa We enter my room, I say make we do something You say you dey do period, baby I no gree If na food, you sabi chop, you finish 2 plates of Fufu You supposed to be Atoro Bara Limited Baby, two people have jam you, wey they charge your levels (Fura si before bu je tan ko l'obe) All my money, you don collect finish It's not good rara, my baby Helen ohh, Helen, oh eh Helen ohh, Helen, oh eh You be Bad Girl You dey do me anyhow, you don collect my money Why you be Bad Girl? I no go agree, omo na you I go follow You be Bad Girl You dey do me anyhow, you don collect my money Why you be Bad Girl? I no go agree, omo na you I go follow Bad man, come closer See instructing like Big Brother You'll be forming big boss, show stopper ah Make the money rain Mr Lover, ehh I need your loving My baby, I need your loving Give me good, good loving Day and night, heavy loving When we enter, my guy, dem dey mental, walahi Feel the fire, feel the bass Say my song dey make them dey craze ah Uuh uh uh uhh, na na na na na na Na na na na na, na na na na na na Helen ohh, Helen, oh eh Helen ohh, Helen, oh eh You be Bad Girl You dey do me anyhow, you don collect my money Why you be Bad Girl? I no go agree, omo na you I go follow You be Bad Girl You dey do me anyhow, you don collect my money Why you be Bad Girl? I no go agree, omo na you I go follow You be Bad Girl You dey do me anyhow, you don collect my money Why you be Bad Girl? I no go agree, omo na you I go follow You be Bad Girl You dey do me anyhow, you don collect my money Why you be Bad Girl? I no go agree, omo na you I go follow You be Bad Girl Why you be Bad Girl? (NelsonJack Music) You be Bad Girl Why you be Bad Girl? (Benie Macaulay)
Writer(s): Benie Macaulay, Dbanj - Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out