Lyrics

Things i do for your love eh (for your love eh) Things i do for your love eh, eh, eh (for your love eh) Things i do for your love eh (for your love eh) Things i do for your love eh, eh, eh... I don spend plenty money I don buy the papa moto They say no food for lazy man So everyday i dey work hard o eh, eh Baby try and understand o eh, eh No push me too far o, eh, eh Shey you see say i be young man? I just dey package myself na, na Shey na money you want na? Oya come and take, take (chai) Please forgive o, eh If i do you something, Yeh, mama mi o, eh Make i tell you something Na my heart i dey pour Na the truth i dey talk eh No be say na do or die eh But na only you i love eh You dey punish me i hands up eh Na you dey twist my dada Girl i want make we play love eh Why you dey do me shakara? Things i do for your love eh (for your love eh) Things i do for your love eh, eh, eh (for your love eh) Things i do for your love eh (for your love eh) Things i do for your love eh, eh, eh Who dash monkey banana? Abeg take my banana Thunder fire the maga Wey wan come put asunder eh, eh, eh Baby i wan be with you I say i wan be with you All my children for you Girl be patient o (?) Girl be patient o (?) I say make you calm down o (?) Things i do for your love eh (for your love eh) Things i do for your love eh, eh, eh (for your love eh) Things i do for your love eh (for your love eh) Things i do for your love eh, eh, eh...
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out