Lyrics

Insta blog 9ja Send letter to your people for me eh! Me I just speak my mind I no insult ahhh... Me I enter Nigeria with free Wi-Fi. Wi-Fi (ah) I say I enter 9ja with free Wi-Fi. Wi-Fi(laugh...) Charli3, is I nor dey feel wizkid Nor b say I nor dey like wizkid But if I ball, I go show wizkid Nor be only music, we dey fight and chill(ah) oga forget that superstar tin Your superstar soft like sadden If wizkid be your God, me I don't know See dis oloshi, dey make too know Nobody just go dey compare me Charli3 me I get my territory you say Wiz be your superstar Me I nor ball o But me I nor dey wizkid Like superstar superstar ah! One on one me and wizkid You go see disaster disaster ah I go be your oyin3po You go call me your master, o master ah Watch me take over africa You go call me your master, o master ah For twitter pepo dey argue eh Facebook pepo dey fight e eh If you leave me and wizkid alooone I go scatter am oo Maybe you never heard of me My name be Shatta Wale o All who dey talk, make Dem shut up Shatta movement, me na carry back up Any boy try diss Shatta wale I go loss If wizkid...? So 9ja make una stop the rush One on one I go kill am one touch Tissue paper na him I go flush Dis kind race your boy e go crush If any boy try Shatta wale Shatta wale your face I go wash But me I nor dey wizkid Like superstar superstar ah! One on one me and wizkid You go see disaster disaster ah I go be your oyin3po You go call me your master, o master ah Watch me take over africa You go call me your master, o master ah Me I enter Nigeria with free Wi-Fi. Wi-Fi (ah) I say I enter 9ja with free Wi-Fi. Wi-Fi(laugh...) Charli3, is I nor dey feel wizkid Nor b say I nor dey like wizkid But if I ball, I go show wizkid Nor be only music, we dey fight and chill(ah) oga forget that superstar tin Your superstar soft like sadden If wizkid be your God, me I don't know See dis oloshi, dey make too know Nobody just go dey compare me Charli3 me I get my territory you say Wiz be your superstar Me I nor ball o But me I nor dey wizkid Like superstar superstar ah! One on one me and wizkid You go see disaster disaster ah I go be your oyin3po You go call me your master, o master ah Watch me take over africa You go call me your master, o master ah But me I nor dey wizkid Like superstar superstar ah! One on one me and wizkid You go see disaster disaster ah I go be your oyin3po You go call me your master, o master ah Watch me take over africa You go call me your master, o master ah Write by: blackhollywood
Writer(s): 0, Emmanuel Bartels Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out