album cover
Wahala
Hip-Hop/Rap
Wahala was released on April 4, 2018 by Dipson Vision LLC as a part of the album Both Sides
album cover
Release DateApril 4, 2018
LabelDipson Vision LLC
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dipson
Dipson
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oladipupo Samuel Adewumi
Oladipupo Samuel Adewumi
Songwriter
Ejikemuwa Odoh
Ejikemuwa Odoh
Songwriter

Lyrics

Wahala
1.
Plenty Trouble Dey
The People don Tire
Ati Fo Pere (Ye O)
Ta Lo Na'Gere (Ye O)
Mr. Politician
Who no For Give us Chance
We are the Resistance
Una for Keep Distance
Ati Soro Soro (Ye O)
Won Di eti Ko Ye Won
If you want Power
You go be a Pastor
If You want money
You go be a Senator
Wetin You People
Fit they Talk
How you no go
Pay me for Work
If you go North
You go see Wahala
If you go South
You go See Wahala
Anywhere you dey
You go Find Drama
If you find Smoke
You go see the Fire
Make you no Follow Follow
Ma Mu Wahala Shayo
I know Today na Struggle
Nobody knows Tomorrow
2.
Eba Mi Polongo
Naija gbono gbono Gan
Since 1960
We no get Electricity
Politicians La'Gidi
A O' Le Ba'Won Wi
Ijapa Dori'Kodo
Ekute Da' ILu Ru
Ibinu Olukoso
Ko'Ro Oju Se'Anu
Pekele Pekele
Arugbo Je Gbese O
See me see Trouble
Life No get Double
Come see Wahala
Na Your own Palava
If you go North
You go see Wahala
If you go South
You go See Wahala
Anywhere you dey
You go Find Drama
If you find Smoke
You go see the Fire
Make you no Follow Follow
Ma Mu Wahala Shayo
I know Today na Struggle
Nobody knows Tomorrow
Mr. Politician
Han Han Han
You no be Magician
Han Han Han
The people have to want Change
Do More than Just Complain
Mr. Politician
Han Han Han
You no be Magician
Han Han Han
The people have to want Change
Do More than Just Complain
3.
Governor Nko
Baba Nla Wahala
President Gan
Baba nla Wahala
You be Thief
Alex Badeh
Army Chief
Lo Ko owo Je
Stealing no be Corruption
Bank account ni London
Diezani Madueke
Ngozi and GEJ
Ji wa Lo owo Everyday
The Thieves are telling us to Pray
If you go North
You go see Wahala
If you go South
You go See Wahala
Anywhere you dey
You go Find Drama
If you find Smoke
You go see the Fire
Make you no Follow Follow
Ma Mu Wahala Shayo
I know Today na Struggle
Nobody knows Tomorrow
Written by: Ejikemuwa Odoh, Oladipupo Samuel Adewumi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...