Lyrics

Yh yh... Odi.Odi...(?) Starboy(?)... The love wey you give me girl e dey high pass palmi... Spellz Omalicha girl you sweet pass jollof ohhhwa... Apuruka something come and cool my temper oh. My baby see wetin you carry oh le le ohhhh... Baby whine oh shake ehnn whine commando whine and dance commando ehnn Whine and my baby go down low shake oh shake oh what you dance You don't know whine and dance commando whine and my baby go down low (?) Ehn Oh baby oya move oya baby whine yoma fine Chioma say nah you be the one I dey want oh... Every day she listen to my song... She dey do it all night long... I tell her say nah she I want she say nah me wey she dey want yeh Yeh.oh baby whine oh shake ehnn go down low whine oh baby go down Low ehnn baby shake commando ehnn baby whine oh shake oh commando Ehnn whine am baby go down low ehnn whine for me you be commando... (?) CEEZA MILLI Aye... Girl I wanna feel your body on my body... I no really wanna waste your time girl... Girl I for like make you sef come be my paddy... (Spellz) now you get knocking at your door gat me knocking cos nobody Love her better girl I dey beg you make I enter finito lateoh girl Come whine for papito fiesta fiesta when you boogie down I dey Mental the way you whine oh yea my baby dance reggae and Calypso... Oh Baby whine oh shake oh ehnn Go down low whine am baby go down low baby shake commando ehnn baby Whine oh shake oh commando ehnn whine am baby Go down low ehnn whine for me you be commando (?) Spellz (?) The love wey you give me girl e dey high pass palmi omalicha girl you Sweet pass jollof ohhwa apuruka something come and cool my temper oh My baby see wetin you carry oh le le oh baby whine oh shake oh ehnn Whine commando whine and dance commando ehnn whine and my baby go Down low shake oh shake oh ehnn shake for the Daddy you don't know whine and dance commando ehnn...
Writer(s): Okiemute Evawero Oniko, Charles Ifeanyi Bosah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out