Music Video

Tiwa Savage - Tiwa's Vibe ( Out Now On All Platforms )
Watch {trackName} music video by {artistName}

Lyrics

Spellz Yeah-yeah-yeah Listen Hennessy for my cup Henne' dey for body oh Shayo gallore, see oju ti leri oh, yeah, yeah All of girl, them bad we go kill somebody oh, eh eh Say the ginger go kill somebody oh If you want to touch my body oh (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah) You gat to spend the money (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah) Bottles must to pop oh (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah) Help me spray the money oh (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah) Wetin be that wey dey ginger the player? (Shayo, shayo) The bottles we pop na Moet (shayo oh-oh-oh-oh, shayo) Omo na shayo gallore (shayo oh-oh-oh-oh, shayo) Some dey, dey sip Hennessy (shayo oh-oh-oh-oh, shayo) Aunty Sikira, broda Peteru Aunty Sikira, broda Peteru Aunty Sikira, broda Peteru Aunty Sikira, broda Peteru Self Paid, make the bottles pop oh 50 more for the back up oh If you no dey shayo, make you comot oh If you no get money, make you comport oh Self Paid, make the bottles pop oh 50 more for the back up oh If you no dey shayo, make you comot oh If you no get money, make you comport oh Hennessy for my cup Henne' dey for body oh Shayo gallore, see oju ti leri oh, yeah, yeah All of girl, them bad we go kill somebody oh, eh eh Say the ginger go kill somebody oh If you want to touch my body oh (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah) You gat to spend the money (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah) Bottles must to pop oh (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah) Help me spray the money oh (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah) Wetin be that wey dey ginger the player? (Shayo, shayo) The bottles we pop na Moet (shayo oh-oh-oh-oh, shayo) Omo na shayo gallore (shayo oh-oh-oh-oh, shayo) Some dey, dey sip Hennessy (shayo oh-oh-oh-oh, shayo) Aunty Sikira, broda Peteru Aunty Sikira, broda Peteru Aunty Sikira, broda Peteru Aunty Sikira, broda Peteru
Writer(s): Tiwa Savage, Obadje Benjamin Emuesiri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out