Listen to Better De Come by Zamorra

Better De Come

Zamorra

World

Lyrics

Pree It's me that they calling zamorra-ra-ra-ra-ra-ra I remember when I started in ikorodu - yh yh I dey work when my guys them mezobu - yh yh Wasn't sure I was doing the right thing Even family dey do me strong thing But me I no dey care wetin dem dey do- yh yh (Hook) E never happen e no mean say it's over Trust in God and always call on Jehovah Judas dey everywhere dem no dey loyal Keep your ups and high and stand like a soldier And raise your voice and say eh Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come Singing oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come o Better dey come o, better dey come If life dey hope dey I hope that you're ok - yh yh Are you living life or you're just a life - yh yh Plenty work and no pay - oh no o (Hook) E never happen e no mean say it's over Trust in God and always call on Jehovah Judas dey everywhere dem no dey loyal Keep your ups and high and stand like a soldier And raise your voice and say eh Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come Singing oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come o pree Better dey come o, better dey come Even when you're down let me hear you Say -better dey come o better dey come When money no dey let me hear you Say. - better dey come o, better dey come. WOoooooah- better dey come o, better dey come. Pree Zamora-ra-ra-ra ra-ra-ra yh
Writer(s): Temitope Benson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out