Lyrics

My level ey My level ey Maybe today I no get nothing But tomorrow I go get something And I go buy motor for mama oh But the enemy wan worry me I go show all ah dem tragedy No be today oo, no be today oo we start oo So you for sing my song oo If I keep up for long oo Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo Say if you see me today I know my level I know my level Oh my level And if adey pop champagne today I know my level I know my level Oh my level The time adey waka dey waka yeh Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh Lonely, lonely story The time I buy my Toyota Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na What a lovely story Adey live this life oo Because I get my Bible oo Because the blessings I get from The Most High be so great oo Say if you see me today I know my level I know my level Oh my level And if adey pop champagne today I know my level I know my level Oh my level Maybe today I no get nothing But tomorrow I go get something And I go buy motor for mama oh But the enemy wan worry me I go show all ah dem tragedy No be today oo, no be today oo we start oo So you for sing my song oo If I keep up for long oo Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo Say if you see me today I know my level I know my level Oh my level And if adey pop champagne today I know my level I know my level Oh my level
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Stanley Agyekum Dartey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out