album cover
Try
13
Hip-Hop/Rap
Try was released on February 16, 2018 by DYC Entertainment as a part of the album Try - Single
album cover
Release DateFebruary 16, 2018
LabelDYC Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM75

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Hikari I'm ready
Ridey sef i br3
What make i do
This life I no dey see top
Why why
You dey cry cry
Keep on trying trying
You go fly fly 2×
Try aaa aaa aaa
One day you go fly fly 2×
Know that you're a winner though you hustling in Madina
Work on what you wishing them go see you Timmy Turner
Today edey look like you dier you no get a Future
You for know one day one day your sun go shine forever
Try aaa aaa aaa one day you go fly fly 2×
(SUUUP)
Dear God in Heaven this torture you call life daben na m'atake decision (ehh)
Wey ago see top ano dey fit toase my God adey run out of reasons (aaah
To go on with this life I'm fed up with this
Me p3 afeel like my life is a diss
People dey make am also dey do some atry,Lord me p3 amiss
So I ever go make am in life? (hmmm)
Me den poverty for worser for worse adey feel like say she be ma wife (aooo)
If one of us no die she never lef me so someone go get me a knife
Not ready to bare I'm not an animal what make ado take the advise from church or my life. (tsssswww)
Why why
You dey cry cry
Keep on trying trying
You go fly fly 2×
Try aaa aaa aaa
One day you go fly fly 2×
(SUUUP)
All the dough I get I loose am, so why you dey call me bread winner? (eehh)
What you dey see when you say that, you be prophet or mocking ma dinner?
Ma area nobody dey see me, bone bi aa monfr3 me Jon Cena (sinner)
Cos ahustle too much in ma life
See my head shape and ma gina (gina)
Agrind saa the ayewa sef spoil (aoo)
Ma forefather didn't see this toil
The things aplant in my life no dey grow
Afeel my life no bi good soil (eeii)
Awurade come and help me wai
Acall you saa no reply
You dey Heaven der everyday you dey chill you no help you go hear say a die (chaleee)
Whatever you need to make it dey inside of you
You got whatever it takes in full and not a few
Today edey look like you dey work you no dey see top
Focus and work very soon success s)) you go dey chop chop
Try aaa aaa aaa one day you go fly fly
Why why
You dey cry cry
Keep on trying trying
You go fly fly 2×
Try aaa aaa aaa
One day you go fly fly 2×
Officer
We work teee we dey wedge the day we go see wanna faces for barbershop, like Ludacris
DYC
Kings On Horses
Written by: Super Keileb
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...