Lyrics

Hello oh hello oh; how-are-you? Them dey follow you talk, You dey do like Assistant Jesus abi? If I knack you 2-by-2 for spinal cord, You go enter menopause Okay okay; them don dey give you cream abi? You self don dey bleach; See as you finger be like Port-Harcourt bolli; omo ale - Masterkraft on the beat - Oya Oya Oya Hit Me En en any question of the day? Hit Me Ehn? Oya Oya Oya Hit Me Jibiti yin le oh, baby- Hit Me [em em]; oh orh Ah, hello oh; how-are-you? Na me dey greet you; how do you do? Emi o gb'oyinbo oh; emi [awa] o lo school Eh; slippers l'an wo o, a o wo shoe Ehn, hello oh; how-are-you? Gbo; Mushin tabi Lekki; seh na Hamburger tabi saki? No dey form jhor, you be kpaki; yea yea Oya hold it; why you dey blush? Saba saba sabalele; won ti k'oti tuntun de Saba saba sabalele; won ti ko awon omo le Oya Oya Oya Hit Me En en any question of the day? Hit Me Ehn? Oya Oya Oya Hit Me Jibiti yin le oh, baby- Hit Me [what what do you think about?]; oh Oya Oya Oya Hit Me; uhn uhn uhn uhn Any question of the day? Hit Me Yes! Oya Oya Oya Hit Me ; Sokoto ti ya, baby feel it; oh orh [What what do you think about...?]; Yea Masterkraft, plate ti danu oh; Yea; ah eh; Masterkraft, you no go use beat kill me Yea yea, no thief my thing Something is baithn ah Sorry sir; ah ah ah; eh eh; yehh; wait Who carry my sport machine? Saba saba sabalele; won ti k'oti tuntun de Saba saba sabalele; won ti ko awon omo le Oya Oya Oya Hit Me En en #AnyQuestionOfTheDay? Hit Me Ehn? Oya Oya Oya Hit Me Jibiti yin le oh, baby- Hit Me [what what do you think about?]; oh Oya Oya Oya Hit Me; uhn uhn uhn uhn Any question of the day? Hit Me Yes! Oya Oya Oya Hit Me ; Sokoto ti ya, baby feel it; oh orh Eh, carry go, make you just; Outro Roll this waist jhor; ki lon se e? Ah ah Ifeoma, why you dey form? Wait; na club you dey oh; no be wake-keeping O n ye e?
Writer(s): Osadolor Nate Asemota Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out