album cover
Monica
album cover
Monica was released on February 8, 2019 by 5050 Records as a part of the album Monica - Single
February 8, 2019
Label5050 Records
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Intro
Ohhhh Ahhhh /2x
I'm ur boy/2x and I'm ur boy oh ah
Chorus
Monica baby why you dey do like this
I suppose be your baby... You con dey do like this
For instance!! you no be my sister!
You need my assistance!!! I fit be your Mister
Verse
Think about the love make the love no go fade
Shey he don tey wey I dey for delay ehhh ehhh
Gimme good love ma lo fimi sere..
Make the love be like fun in the rain eh eh oh ohhh
Bridge
Omo you too set ooo I fit commit suicide oooo
My girly too fine ooo I love you one kind oooo
Angelina ehhhh
I fit comot suicide ooooo
My girly too fine ooo
I love you one kind ooo
Back to chorus
Verse 2
Shey you no do at all Even if you break I go fall ehhh ohhhh
You sweet like Maggie we dey sweet for soup.. If na to kill I go kill for you ehhh ehhh oh ohh
Bridge
Omo you too set ooo I fit commit suicide oooo
My girly too fine ooo I love you one kind oooo
Angelina ehhhh
I fit comot suicide ooooo
My girly too fine ooo
I love you one kind ooo
Written by: Adewale Elegbede, Merry Tee

Loading...