Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
R2Bees
R2Bees
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mugeez Rashid
Mugeez Rashid
Songwriter
Sean Maxbornd
Sean Maxbornd
Songwriter
Okiemute Oniko
Okiemute Oniko
Songwriter

Lyrics

[Intro]
If you go love from a distance
Me I nuh get credit to call you everyday
Oh baby girl, you for take chance
Be like I nuh know where to find you, anyway
[PreChorus]
America you dey go, if you dey go make them bounce yeah
If ibi China you dey, anything you do make them throw you come
Ɔdɔ ee, ankwaadede yeah
Me I dey miss you like an idoit dey miss the point yeah
Dear ankwaadede yeah
See I dey miss you like an idoit dey miss the point
[Chorus]
They say she go go, me I say she no go go
They say she go leave, me I say she no go leave
Ɛnyɛ by force wontumi nyɛ me koto
They say she go go, me I say she no go go
They say she go leave, me I say she no go leave
Ɛnyɛ by force wontumi nyɛ me koto
[Verse 1]
Uh, forgive and forget
I promise to love you, care and protect
I never did what I said
Instead I hurt you cried I regret
Mese mɛkyini akyini akyini aa
It took me a long time to know you the best
Oh me girl woyɛ first
Akua needs Voltic I swear she dey thirst
Over a decade in the game we spit the same flows
Growing up in the ghetto we wore the same clothes
When you on top friends become foes
But against ani bewu oh sika nti oo
Baby enter, lock and lights off
Ɔse anadwo yi deɛ penta pork and high sɔɔ
Menwe plotoo ɔdɔ adɔ angwa sɛ Frytol
Eye wey e see it's an eyesore
[PreChorus]
America you dey go, if you dey go make them bounce yeah
If ibi China you dey, anything you do make them throw you come
Ɔdɔ ee, ankwaadede yeah
Me I dey miss you like an idoit dey miss the point yeah
Dear ankwaadede yeah
See I dey miss you like an idoit dey miss the point
[Chorus]
They say she go go, me I say she no go go
They say she go leave, me I say she no go leave
Ɛnyɛ by force wontumi nyɛ me koto
They say she go go, me I say she no go go
They say she go leave, me I say she no go leave
Ɛnyɛ by force wontumi nyɛ me koto
[Verse 2]
Ɔdɔ no yɛ bombastic
Kala me ne woa firi woyɛ fantastic
Wotwe wo mu tan koraa me kuta ɔdɔ lastic
Si so bio na mente ase, mama ci mama ci
Hwɛ wo nan ase ne mpaboa yɛ classic oh yes
Me pɛ wo anim ahwɛ oo ɔdɔ
Make I see your face oo hmm nana
Ɛnhwɛ ma menkɔ da kwa
[PreChorus]
Ɔdɔ ee, ankwaadede yeah
Me I dey miss you like an idoit dey miss the point yeah
Dear ankwaadede yeah
See I dey miss you like an idoit dey miss the point
[Chorus]
They say she go go, me I say she no go go
They say she go leave, me I say she no go leave
Ɛnyɛ by force wontumi nyɛ me koto
Written by: Mugeez Rashid, Okiemute Oniko, Sean Maxbornd
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...