album cover
Main Chick
95
Hip-Hop/Rap
Main Chick was released on February 13, 2019 by 836923 Records DK as a part of the album Main Chick - Single
album cover
Release DateFebruary 13, 2019
Label836923 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Cherry Entafield
Cherry Entafield
Songwriter
Yem Swags
Yem Swags
Songwriter

Lyrics

Uhh Cherry
I land like the main chick
B b b Leave you on seen
I be the good girl and the real bad chick
I land like the main chick
Flying colours like I sell to versace
Talk nonsense I go leave you on seen
I be the good girl and the real bad chick
I get brain and the physical
And when my booby bam bam
You go cee cee now
My body my cash so original
I do wetin I want
I no need no approval now
(Uhh give them)
Dem no sign me so I sign myself
No one fatherfucker you gotta pour respect
I too dope just the way that I align myself
Eh shege, I'm the boss herself
Like wanneka money when I flip my hair
Too unusual juo alex how we run the fare
Peer pressure? na me dey pressure my peer
Dental flow omo I give them tooth care
I puke my doubt, you chow your fears
I wow the crowd, you wow the chairs
I no be your mate for this affair
Side chick show up I make her disappear
Try hustle like me you fit fall sick
Call me cherry, I be the main boss chick
Hollup! I got a main stick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I land like the main chick
Flying colors like I sell to Versace
Talk nonsense I go leave you on seen
I be the good girl and the real bad chick
I get brain and the physical
And when my booby bam bam you go cee cee now
My body my cash so original
I do wetin I want I no need no approval now
I be the good girl
And the real bad chick
I be the good girl
And the real bad chick
Oh nono
Oh nono
Cherry boss say hello
We don blow blow
You jam queen wey fit make you a king
But you happy dey jump
say you chop pomo (Wahh)
Baba ijebu wey fit make you win
But you happy his 2k drop for floor
Thinking I'm your mate
Shey omo age mini
You wan follow me on I Insta
Shey omo page mi
I do it on a max, all these girls are mini
You wan play cherry sholé enter field mi ni
Babe I will play my part with all my heart
But know I got a path big dreams to catch
I say babe I will play my part
With all my heart
But know I got a path
Big dreams to catch
I land like the main chick
Flying colors like I sell to Versace
Talk nonsense I go leave you on seen
I be the good girl and the real bad chick
I get brain and the physical
And when my booby bam bam you go cee cee now
My body my cash so original
I do wetin i want I no need no approval now
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
I be the good girl and the real bad chick
Written by: Cherry Entafield, Yem Swags
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...