album cover
Sote
5
R&B/Soul
Sote was released on March 12, 2019 by Annex Music as a part of the album Sote - Single
album cover
Release DateMarch 12, 2019
LabelAnnex Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Kerry Ebuka Annex
Kerry Ebuka Annex
Songwriter

Lyrics

I like the way wey you dey shomo eh
See see baby shey you go come ma way
Na die i dey if you comot my way
Shomo baby baby
Oh baby wa fe mi
I like your sexy body
I like the way you call me
Ah no dey lie (no dey at all)
Oh would you wine for me
Oh would you come close to me
Na only you I want to see
Walaitalai
Shey you love me
See
Ah go dey love you Sote (Sote)
Ah go be with you Sote (Sote)
Girl you beautiful Sote (Sote) Sote
See for you girl
Ah go dey love you Sote (Sote)
Ah go be with you Sote (Sote)
Girl you beautiful Sote (Sote)
Wa bamidele oh
E ma ri oju wine for me
Woju woju wa fe mi
Would you would you die for me for me
Eh Arewa mi my honey
Baby baby don’t dull me
See i love you pass money honey
Tell daddy say say you dey come my way
Tell mommy eh say you dey come my way
Na die i dey if you comot my way
Shomo baby baby
Oh baby wa fe mi
I like your sexy body
I like the way you call me
Ah no dey lie (Shomo oh oh oh)
Oh would you wine for me
Oh would you come close to me
Na only you I want to see
Walaitalai
Shey you love me
See
Ah go dey love you Sote (Sote)
Ah go be with you Sote (Sote)
Girl you beautiful Sote Sote
See for you girl
Ah go dey love you Sote (Sote)
Ah go be with you Sote (Sote)
Girl you beautiful Sote (Sote) Sote
Wa bamidele oh
E ma ri oju wine for me
Woju woju wa fe mi
Would you would you die for me for me
Eh Arewa mi my honey
Baby baby don’t dull me
See i love you pass money honey
E ma ri oju wine for me
Woju woju wa fe mi
Would you would you die for me for me
Eh Arewa mi my honey
Baby baby don’t dull me
See i love you pass money honey
Written by: Kerry Ebuka Annex
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...