Lyrics

Mirror on the wall Mirror on the wall Promise to get up anytime a Nigga fall Bad man gatz sharp, no be me them go dull Baba God check your phone you go see missed calls Mirror on the wall Mirror on the wall Promise to get up anytime a Nigga fall Bad man gatz sharp, no be me them go dull Baba God check your phone you go see missed calls I see the buildings collapsing R.I.P to the kids wey dey the accident Even the third mainland bridge is getting weak That's something we need to fix This set of teeth we are gnashing them Cause e no dey happy at all Our Country getting dragged on the floor Anybody can kill anybody and get away with it If I'm in trouble, I don't know whom to call And if anybody says police you need a brain replacement They only come to take the eyewitnesses statement Them no dey chase armed robber again If them no arrest Yahoo boy wey get Benz wetin them gain Aih Got my PVC but there was no need to use it Almost didn't cast my vote Cause already knew who was winning Yea yea You right You right The Country isn't moving This is the end of the beginning Haha Jokes on you You sold your vote Was rich for a week and now you broke Not too young to run na yarns You run your mouth, dey run you down Quote me, don't doubt me It's only in Nigeria that the President is older than the Country E get some things I no fit talk Trust me Cause if I do like pimples, them go burst me Mirror on the wall Mirror on the wall Promise to get up anytime a Nigga fall Bad man gatz sharp, no be me them go dull Baba God check your phone you go see missed calls Mirror on the wall Mirror on the wall Promise to get up anytime a Nigga fall Bad man gatz sharp, no be me them go dull Baba God check your phone you go see missed calls The money no dey circulate well No be everybody wey dey chop three square Eh God Shine your light on PHCN We only need to fuel cars We no need gen The government dey turn people to nuisance See them dey do money rituals See them dey use pant How can you kill your own blood sister Man gunned down by a custom officer 'Cause of 5000 Naira No be the way o Your prick fit miss if you give beggar money o Even some are depending on giveaway o Na when person fit strip naked for only 50k o (Eh Etinosa) That one loud o My advice, don't drink and drive Don't drink and go on Instagram live Mirror on the wall Mirror on the wall Promise to get up anytime a Nigga fall Bad man gatz sharp, no be me them go dull Baba God check your phone you go see missed calls Mirror on the wall Mirror on the wall Promise to get up anytime a Nigga fall Bad man gatz sharp, no be me them go dull Baba God check your phone you go see missed calls Heh! This man died since Friday Jesus What is his name? Hello Elliot! Elliot! Elliot!
Writer(s): Barry Jones, Robin Andrew Hill, Leonardo Baroni Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out