album cover
Kilofeshe
7,962
Music
Kilofeshe was released on March 31, 2019 by Unlimited Benjamins Records as a part of the album Kilofeshe - Single
album cover
Release DateMarch 31, 2019
LabelUnlimited Benjamins Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
James Peter
James Peter
Songwriter
Oluwatobi Ojosipe Wande
Oluwatobi Ojosipe Wande
Songwriter

Lyrics

If you want know my crew
Follow Mile 2
All the way from Festac
Lasu-Alaba
If you jù kpakpa times two
We no dey kaku
All the way from samba
Mushin Olosa
I say I dey pray for the times
Wey we dey for ghetto
Wey we boy no get money
Lazy girls dem say make we mellow
The bobo hustle ni eh, yeh
Just to get the morro
Nowadays we be pull up in the benz
To pull up in the different morro, yeah
Kílofẹ ṣa, kílofẹ ṣe?
Àlaye wá fúnmi n'iye
O baby we are balling everyday
Baby, mi am feeling how you shake
Kílofẹ jẹ, kílofẹ ṣe?
Àlaye wá fúnmi n'iye
Owó mi l'òní o n'iye
Baby, mi am feeling how you shake
Iskaba
Oh my God, oh
I just dey thank you for my life, oh
You know the street no easy
But you know say your man must survive, oh
Oh my God, oh
Please give me no need to frown, oh
Ọmọ the street no easy
That's why all man must survive, oh
I remember the time when I dey for Mushin
Ọmọ na ontop puku wey we dey sleep
Ọmọ we no dey sleep for cushion
Ọmọ na land wey we dey smoke
Ọmọ we no dey smoke no smell, oh
Baba God no dey make mistake
So the show for Eko
Ọmọ kílofẹ ṣe, kílonfẹ ṣe? Eh
Baba God bless us everyday
That's why we dey pile up money anyday
24/7, 7, 7 anyday
Kílonfẹ ṣe, kílofẹ ṣe? Eh
Baba God give us everyday
He wire the money just to bless everyday
All my boys dey ball, ball everyday
Before two boxer to sa fele I don wear pata
(Fela don wear pata)
Original baby say no be China, oh
(The Versace no be China)
Say we go kpolongo
Oluwa don sign am, oh
(Oluwa say don sign am)
We don climb pósí follow the ladder, oh, yeah
Mo ti kpana, kpana yo
Body people no dey like to fight bukata
And I know you feel the flow
When me link up with Jay-Z, you know the banger
If you wan know my goons oh
Enter Mile 2
All the way from AJ, oh
Oreke Mile 2
Kílofẹ ṣe, kílofẹ ṣe?
Àlaye wá fúnmi n'iye
Oh baby, we are balling everyday
Baby mi, am feeling how you shake
Kílofẹ jẹ, kílofẹ ṣe? Eh
Àlaye wá fúnmi n'iye
Owó mi l'òní o n'iye
Baby mi am feeling how you shake
Kílofẹ ṣe, kílofẹ ṣe?
Àlaye wá fúnmi n'iye
O baby me, I loving every year
Baby mi am feeling how you shake
Kílofẹ ṣe, kílofẹ ṣe? Eh
Àlaye wá fúnmi n'iye
Owó mi l'òní o n'iye
Baby mi am feeling how you shake
Please give me no need to frown, oh
Written by: James Peter, Oluwatobi Ojosipe Wande
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...