Lyrics

Killing me softly eh, killing me softly eh, killing me softly eh, killing me softly eh Hmmmm, Hmmmm, Ye Killing me softly ye I get fine girl wey dey like party When she come around she dey too soji She de feel my vibe cause I too flashy, YEYE (Burst my brain oh) I get fine girl wey Dey gum body When she come around she dey touch body She dey feel my vibe cause I too sabi, YEYE Bambiala, Vanilla, My Cinderella, Imaka Bambiala, Vanilla, My Cinderella, Imaka Said I get ability (Ability) Said I get agility (Agility) What's the probability, Ye Killing me softly, Ye Can I get your walkie, can I get your number Your sister aisha, you see my for insta You like my picture Can I get your walkie, can I get your number Your sister aisha, you see my for insta You like my picture Nyenu m the love, achoro m the love, oh girl I'm in love, I wanna be in love, yea, I wanna be in love yea Nyenu m the love, achoro m the love, oh girl I'm in love, I wanna be in love, yea, I wanna be in love yea Bambiala, Vanilla, My Cinderella, Imaka Bambiala, Vanilla, My Cinderella, Imaka Said I get ability (Ability) Said I get agility (Agility) What's the probability, Ye Killing me softly, Ye Mi o shaye alaye, oshamo pe ototo la waye,ah Mi o shaye alaye, oshamo pe ototo La waye, ah Mo de like e Yema fimi form, mofe wife e Oshamo boshenlo, u be fine girl I no be wizkid, but i'm bright like a star boy If i tell u say i love u, i dey make the boys dem want to... run away But u know say i no send them Cos Ibadi yen dundun, sha ma jolo shama jolo Ibadi yen dundun, sha ma jolo shama jolo I get fine girl wey dey like party When she come around she dey too soji She de feel my vibe cause I too flashy, YEYE (Burst my brain oh) I get fine girl wey Dey gum body When she come around she dey touch body She dey feel my vibe cause I too sabi, YEYE Bambiala, Vanilla, My Cinderella, Imaka Bambiala, Vanilla, My Cinderella, Imaka Said I get ability (Ability) Said I get agility (Agility) What's the probability, Ye Killing me softly, Ye Ooooohh, oooooh, oooohh, ooohhh Burst my brain oh Oooohhh, ooooh, oooh, oooh
Writer(s): Afeez Adewale Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out