Lyrics

Love of my life adey go Adey go on some journey Wey when ago come ano know Nti Odo bra bɛ gya me kwan She no wan see me leave Na wu bɛ yɛ ni dɛn na wa sain Ose I don't want you to go I don't want you to leave So make you stay with me Ose I don't want you to go I don't want you to leave So make you stay with me Na min tumi ee nanso Odo Bye Bye Bye bye Odo Bye Bye Bye bye Bye bye, bye bye Bye bye, bye bye If you dey with me Ago dey for you Na you be my number one You never be number two Na what adey do, adey do for you The going a dey go na sake of you Adey go come back for you Mi bɛ gye me awaawua atuu Ose I don't want you to go I don't want you to leave So make you stay with me Ose I don't want you to go I don't want you to leave So make you stay with me Na min tumi ee ee ee, nanso Odo Bye Bye Bye bye Odo Bye Bye Bye bye Bye bye, bye bye Bye bye, bye bye Na sɛ nsu ri tor ei Na ewuea ri bor ei Wu bɛ Dwin mi hu Wu bɛ dwin mi hu Na sɛ nsu ri tor ei Na ewuea ri bor ei Wu bɛ Dwin mi hu Wu bɛ dwin mi hu Anopa ni Anaju Ose I don't want you to go I don't want you to leave So make you stay with me Ose I don't want you to go I don't want you to leave So make you stay with me Na min tumi ee ee ee
Writer(s): Efeoghene Alloh, Joseph Pharez Essuman Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out