Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chillz
Chillz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onome Ojoboh
Onome Ojoboh
Songwriter

Lyrics

Many many tins on my mind No be me dem go come frustrate I no need noise for my life Good vibes Or you Gimme some space Just dey do my tin on the low I no dey look another man face So If you wanna vibe with the guys then Gimme the time and place So We Come with the recipe today Peace, love and harmony on a daily o God bless the enemy for me Carry that your energy far away o Chilli got the remedy ok Coming with the melody Oshe ni o I just wanna chill on a sunny day Every other day for be holiday o Right now As you can see Issa celebration With Enough turkey to cure starvation Chop for free no hesitation It's all on me no negotiation yah As you can see Issa celebration No fighting no segregation Drinks and tins na the combination All on me no negotiation Second Verse You already know the plan You know the agenda Cup dey my hand Sometin must to enter Groove don start Dj don dey ginger I just wan dey hang like say I be monalisa Omo I stay grateful oo Many tins wey we don face ya know E don tey Wey We been dey grind Now e don dey pay So We Come with the recipe today Peace, love and harmony on a daily o God bless the enemy for me Carry that your energy far away o Chilli got the remedy ok Coming with the melody Oshe ni o I just wanna chill on a sunny day Every other day for be holiday o Right now As you can see Issa celebration With Enough turkey to cure starvation Chop for free no hesitation It's all on me no negotiation yah As you can see Issa celebration No fighting no segregation Drinks and tins na the combination All on me no negotiation On a very fine day like this Why Man pikin no go kpai for street Shey man pikin go mise biscuit Why man pikin no go chop him cheese On a very fine day like this Why Man pikin no go kpai for street Shey man pikin go mise biscuit Why man pikin no go chop him cheese
Writer(s): Onome Ojoboh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out