album cover
Mama
331
Alternative
Mama was released on June 16, 2019 by 1321590 Records DK as a part of the album Mama - Single
album cover
Release DateJune 16, 2019
Label1321590 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM108

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ken Erics Ugo
Ken Erics Ugo
Songwriter

Lyrics

I been dey think oh
This your love e get as e be
I try to do my best
Just to show say we care o
I no know before o
Na this bad you dey
This world na wa oh
Ndi mmadu di njo
Chai
Where the lady dey o
Oya ga bu mama
Where my mother dey oh
Oya ga bu mama
Kpotaram mama mu oh
Oya ga bu mama
Wey my mama oh
Oya ga bu mama
All the things you do
Still we no see the sign o
I nyuru anyi anya
Ihe imetara i jiri isi gi we buru
Na you start the plan oh
Na you get the pain oh
This world na wa oh
Ndi mmadu di njo eh
Chai
Where the lady dey o
Oya ga bu mama
Where my mother dey oh
Oya ga bu mama
Kpotaram mama mu oh
Oya ga bu mama
Wey my mama oh
Oya ga bu mama
Where the lady dey o
Oya ga bu mama
Where my mother dey oh
Oya ga bu mama
Kpotaram mama mu oh
Oya ga bu mama
Wey my mama oh
Oya ga bu mama
Written by: Ken Erics Ugo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...