Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Crayon
Crayon
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chibueze Charles Chukwu
Chibueze Charles Chukwu
Songwriter
Sunday Enejere
Sunday Enejere
Songwriter
Michael Ovie Hunter
Michael Ovie Hunter
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Baby Fresh
Baby Fresh
Producer

Lyrics

Oh oh oh yeah wawawa oshey Babyfresh on the beat giving them all London Yeah yeah yeah Call my number I go respond oh eh (I go respond oh eh) You are enough eh eh How dare me not to respond Call my number I go respond oh eh (Girl I go respond oh eh) You are enough eh You gimme love wey dey sweet my body oh! Bayi loving that your Pepe dance bayi Omo to rewa bayi Anything wey you I want to, I buy it oh oshey! Bayi omo to rewa bayi loving that your Pepe dance bayi anything wey you want I buy it, buyyyy So fine... whyyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh So fine... whyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) Wetin be this oh nwanyeoma Pepper rest oh (nwanyeoma) Nwayor figure eight oh! Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) Wetin be this oh nwanyeoma Body rest o nwanyeoma Whine dat waist biko answer Eledami know my mind oh Wey e bring you come my life oh My heart full of rejoice oh (Omotorewa) Wanna give you loving say Shey na you go Dey touch my body All night long baby for long oh baby say Say Call my number I go respond owe (I go respond oh eh) You are enough eh eh How dare me not to respond Call my number I go respond owe (Girl I go respond oh eh) You re enough owe You gimme love wey dey sweet my body oh! (Wawawa) So fine... whyyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh So fine... whyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) Wetin be this oh nwanyeoma Pepper rest oh (Nwanyeoma) Nwayor figure eight oh! Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) Wetin be this oh nwanyeoma Body rest o nwanyeoma Whine dat waist biko answer Bayi loving that your Pepe dance bayi Omo to rewa bayi Anything wey you I want to, I buy it oh oshey! Bayi omo to rewa bayi loving that your Pepe dance bayi anything wey you want I buy it, buyyyy So fine... whyyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh So fine... whyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Writer(s): Charles Chukqu Chibueze, Sunday Okechukwu Enejere, Michael Ovie Hunter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out