album cover
Overseas
137
World
Overseas was released on August 9, 2019 by Jon Ogah as a part of the album Overseas - Single
album cover
Release DateAugust 9, 2019
LabelJon Ogah
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jon Ogah
Jon Ogah
Songwriter

Lyrics

See as mama dey work
To send you go obodoyibo
Papa don sell him land
Make you no suffer at all
Den don tire for Naija
Den wan make your life better
See as we dey run comot from our own home
Life life life life
Life life life life
London calling America calling oh
London calling America calling oh
London calling America calling oh
Life life overseas
Life life overseas
Life life overseas
See as we dey run comot
Halele to the abroad
People dey give testimony
Visa lottery e don enter oh
Den don tire for Naija
Den wan make their life better
See as we dey run comot
From our own home
Life life life life
Life life life life
London calling America calling oh
London calling America calling oh
London calling America calling oh
London calling America calling oh
Life life overseas
Life life overseas
Life life overseas
Written by: John Onjefu Ogah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...