album cover
Remember (feat. Sound Sultan)
album cover
Remember (feat. Sound Sultan) was released on September 27, 2019 by Squeeze Records as a part of the album Songs About Home - EP
September 27, 2019
LabelSqueeze Records
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

(It's Squeeze records)
It's Atela
And Naija Ninja
When I get famous, abegi draw my ear
When I don go all the place wey I dey dream to go so, ah
When money don come oh, when pepper don rest
And when I don see many things wey I been dey dream to see so
When the world don (when the world don hear my song oh)
When the world don (everybody don dey hail my name oh)
When the world don (everybody know my face oh)
And When the world don baba (I pray make I no forget God oh)
Mama tell me story, make I remember the area wey I come from
Mama tell me story, make I remember people wey help me up
Mama tell me story (story)
Mama tell me story (story)
Mama tell me story (story)
For this world e no hard to forget
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa, mama tell me story, and I never forget oh
E dey my mind, e dey my mind
E dey my mind and I never forget oh
E dey my mind, e dey my mind
E dey my mind and I never forget oh
E dey my mind, e dey my mind
E dey my mind and I never forget oh
E dey my mind, e dey my mind
E dey my mind
You get e so many rivers to cross I say (say)
Better pay attention to the words I say (hey)
You no too tay before your head start to grey (grey)
You no wan find out say you use your whole life to dey craze so
Ajolayaye eeh
Person wey you meet on your way up fit to help you on your way down oh
So brother make you look ground oh
This life na journey eeh
Person wey you meet on your way up fit to help you on your way down oo
Who get ear make e hear if e no dey akin sele fun
If e no dey make you tell am (tell am)
If you get load you must gberu (ehen)
If you get pride make you drop am (drop am)
If you get load you must gberu
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa (I never forget where I come from)
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa (I never forget who I be)
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa (I never forget who I be, yeah)
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa
Mama tell me story, make I remember the area wey I come from
Tell me story, no be say when I blow I go start to dey come form
Tell me story, story, story oh, oh, oh where I come from
Tell me story, make I remember Satellite when I dey London
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa (e dey my mine, e dey my mine, e dey my mine) (I no wan forget oh)
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa (e dey my mine, e dey my mine, e dey my mine)
(You know say I no wan forget oh)
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa (e dey my mine, e dey my mine, e dey my mine) (e no hard to forget oh)
Oh-oh-oh, whoa-oa-oa-oa (e dey my mine, e dey my mine, e dey my mine) (so I no wan forget oh)
Hard to learn from
Hard to learn from
(TY Mix)
It's Atela, ah, yeah
Written by: Chika Orji, Francis Ortervershima Atela, Makan King David, Olanrewaju Fasasi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...