album cover
Bolanle
album cover
00:00
00:05
00:20
00:25
00:35
00:40
00:45
00:55
01:15
01:20
01:25
01:35
01:45
01:50
02:40
00:00
02:54
Past 7 Days
Bolanle was discovered most frequently at around 5 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Pepper them
Pepper them oh
[Verse 1]
Bolanle get boyfriend
Wey dey misbehave
She get boyfriend
Wey no like to spend oh
She get boyfriend
He too dey kaku
She get boyfriend omo Ijebu eh
She enter her DM
She see omope
Omope Folahan Bolanle
Bolanle s'ope oh
She enter her DM
Or'omo better oh
Gbo si nu Chevrolet baby
Abi o fe fe ese sa o
[Chorus]
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Ah, who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
[Verse 2]
All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To ba ri Bolanle ni si'n Oloun o ti change gbogbo caucus
[Chorus]
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Written by: IVD, Zlatan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...