album cover
Fire
7
World
Fire was released on September 4, 2019 by None as a part of the album Fire - Single
album cover
Release DateSeptember 4, 2019
LabelNone
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fresh Flex
Fresh Flex
Performer
COMPOSITION & LYRICS
felix kamara fresh flex
felix kamara fresh flex
Songwriter

Lyrics

Fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
I say you go dey for me when nothing no dey too easy
I say you go stand by me when hustle no show for me
Turn around baby open your heart give me place to stay
No mind wetin them say dem no fit take me away
Baby you know that I love you
Baby you know that I need you
This love dey sweet me pass honey
What an African beauty
So baby wait if I want to be your man would you marry me
Yes or no
If I no get money baby would you fight for me
Yes or no
Would you tell the whole world you love me
Baby show
I, I
I say you go dey for me when nothing no dey too easy
I say you go stand by me when hustle no show for me
Turn around baby open your heart give me place to stay
No mind wetin them say dem no fit take me away
Bulma bai bulma bai
Cause I love you so
Bulma bai bulma bai
Girl I love you more
I'll be there when you need me
Baby please don't go you need me
I go do anything just to prove my love for you
Too many girls but I jump them pass
Baby girl see na you wey me want
Romeo and Juliet this love na one
Baby this your love dey burst my brain
For you I go work under sun or rain
Anything for you baby call on my name
Call on my name
Anything for you baby call on my name
Fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
Give me fire
I say you go dey for me when nothing no dey too easy
I say you go stand by me when hustle no show for me
Turn around baby open your heart give me place to stay
No mind wetin them say dem no fit take me away
Girl your body bad and you know
Your body bad and you know
Girl your body bad and you know
Your body bad and you know
One in a million
None in a trillion
One in a million
Your beauty make me dey hard oh
Fresh
Minka Music baby
Written by: felix kamara fresh flex
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...