Music Video

Tony Ross - 50 Missed Calls [Feat. Joeboy] (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tony Ross
Tony Ross
Performer
JoeBoy
JoeBoy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tony Ross
Tony Ross
Songwriter
Joseph Akinfenwa
Joseph Akinfenwa
Composer
Bagudu Ella
Bagudu Ella
Composer

Lyrics

Oh whee Oh.na na na Joe Joe joeboy pon deck Oh yeah I done dey call but you no pick up 50 missed calls, you still no pick up Baby my father know I mess up Even my guys know say I mess up Wetin I never do for you Kini mo shey fun é Why you do me bad You do me wayo oh All the money wey I spend Ti mo na fun é You tell me say e never still do you uh.uh Shey because you getty my mumu button Shey na why you wan dey confuse me Shey because you getty my mumu button Shey na why you wan dey try use me But my eye e go clear, e go clear oh Say my eye e go clear one day eh Be like say Me I no go ever normal leave her If i no dey with you babe Anything wey you wish from me You know for sure I will obey Wetin you dey find Way you never see before Shey you get mind Why you con dey do me wrong oh Wetin you dey find Way you never see before Shey you get mind (Na)Why you wan dey do me wrong oh Wetin I never do for you Kini mo shey fun é Why you do me bad You do me wayo oh All the money wey I spend Ti mo na fun é You tell me say e never still do you uh.uh Shey because you getty my mumu button Shey na why you wan dey confuse me Shey because you getty my mumu button Shey na why you wan dey try use me But my eye e go clear, e go clear oh Say my eye e go clear one day eh
Writer(s): Tony Ross Imienwanrin, Joseph Akinwale Akinfenwa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out