album cover
Adanma
3
Singer/Songwriter
Adanma was released on September 12, 2019 by 1465859 Records DK as a part of the album Made4davido
album cover
Release DateSeptember 12, 2019
Label1465859 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Theophilus Iwegbe
Theophilus Iwegbe
Songwriter

Lyrics

Dem ma fi withstand its your boy Nomzee Melody
Ofe nsala baby o
Ofe ofe nsala baby o ye
Ofe nsala baby o
Ofe ofe nsala baby o ye
Ofe nsala baby o
Ofe ofe nsala baby o ye
Adanma, yeh, you give me love wey sweet pass mama put fried rice yeh
Girl you too sweet I no think say you get price
Or may be say you get size but thank God say you be mine and you’ll be mine
Odo gimme love o, i say my baby too sweet and I just want your love o
Remind me of our good time girl I can’t get enough o
This kinda love, this kinda love you dey give bad man yeah
This kinda love ye eh
Say
Adanma my baby
Ah say adanma oyoyo ye e eh
Say adanma my baby
Adanma my baby
Ah say adanma oyoyo ye e eh
Adanma eh eh eh eh eh eh
Adanma, yeh, e be like time don reach make we go make our own plans
And before you know am o
You go be my wife e yo
Baby I won’t lie, I wanna make you my bride yeh
Am never gonna say goodbye yeh
Odo gimme love o, i say my baby too sweet and I just want your love o
Remind me of our good time girl I can’t get enough o
This kinda love, this kinda love you dey give bad man yeah
This kinda love ye eh
Say
Adanma my baby
Ah say adanma oyoyo ye e eh
Say adanma my baby
Adanma my baby
Ah say adanma oyoyo ye e eh
Say adanma eh eh eh eh eh eh
If you gimme touch
I go be your man o
I go fly you out
I go pay the price
I go come your house
I go make you fine o
I go treat you right o yeah
Ofe nsala baby o
Ofe ofe nsala baby o ye
Ofe nsala baby o
Ofe ofe nsala baby o ye
Ofe nsala baby
Ofe ofe nsala baby o ye
Written by: Theophilus Iwegbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...