album cover
Yarinya
94
Worldwide
Yarinya was released on September 27, 2019 by Universal Music International Company Limited as a part of the album Amayanabo - EP
album cover
Release DateSeptember 27, 2019
LabelUniversal Music International Company Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM73

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Idahams
Idahams
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Idahams
Idahams
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Idahams
Idahams
Producer
Marqaimixx
Marqaimixx
Mixing Engineer

Lyrics

[Intro]
Free me, my yarinya oh
Idahams on the beat
[Verse 1]
Halima fine pikin
Her papa na Buhari
Na she I wan marry
But the thing be say, I no come be Muslim
I don go Yola tire
Dem no wan give me their daughter
Because I from Niger-Delta oh oh-oh-oh
[Chorus]
My yarinya oh
Na you I go marry oh
Anything dem do me oh
All I want, all I want is you
My love oh
Na you I go marry oh
Anything dem do me oh
All I want, all I want is you
[Refrain]
Ah eh, love oh
Ah eh, love oh
See wetin love de do
See wetin love de do
Ah eh, love oh
Ah eh, love oh
See wetin love de do
See wetin love de do
[Verse 2]
I know say your papa na commando
Anything wey you want, I do
You make my life brand new
Baby, loving you, no taboo
Baby oh, baby oh, ina son ki
Girlie oh, I love you oh, ah
[Chorus]
My yarinya oh
Na you I go marry oh
Anything dem do me oh
All I want, all I want is you
My love oh
Na you I go marry oh
Anything dem do me oh
All I want, all I want is you
[Refrain]
Ah eh, love oh
Ah eh, love oh
See wetin love de do
See wetin love de do
Ah eh, love oh
Ah eh, love oh
See wetin love de do
See wetin love de do, eh
[Verse 3]
They wan take me to Kirikiri
'Cause I'm loving your kuli kuli
For your matter, I no ge-ree ge-ree
See, I no dey fear willie willie, ahn ahn
I know say your papa na commando
Girl, I no fit to ever let go
Girl, you fresh like Jos tomat, eh oh
[Refrain]
Ah eh, love oh
Ah eh, love oh
See wetin love de do
See wetin love de do
Ah eh, love oh
Ah eh, love oh
See wetin love de do
See wetin love de do
[Outro]
They call me Hit Boi Idahams, baby
Graftons, baby
Written by: Idahams
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...