album cover
Too Good
1
Christian & Gospel
Too Good was released on September 20, 2019 by Music Intentionál as a part of the album Grace Overlay
album cover
Release DateSeptember 20, 2019
LabelMusic Intentionál
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM110

Credits

COMPOSITION & LYRICS
John Owonibi
John Owonibi
Songwriter

Lyrics

I get tory wey I wan dey tell
You do me well no be small Mara
Day by day na you I dey see, month by month you stand gidigba
When I disappoint you, you no dey disappoint me o
You remember my make up say I be man, you dey quick forgive me before I fry
Just like the rain
Resp: you dey shower me blessings
Jus like the sun
Resp: you dey make me shine
When the wind dey blow
Resp: na you I dey see
You no dey carry me dey play (Echo)
You no dey carry me dey joke o (Echo)
Chorus: you too good o eeh (Echo)
I go carry my body (Yin Baba o)
When people say there's a casting down, you lift me up to dey do shakara
Enemy dey vex I be God's pikin o
No be my fault (Isé baba ni)
My Daddy dey strong pass the strongest
Big than the biggest, so so wise than the wisest, so so large than the largest
Chorus: you too good o eeh (Echo)
I go carry my body (Yin Baba o)
One by one (Carry my body)
Two by two (Carry my body)
One by one (Kawomi soke)
Two by two (Kawomisoke)
Iworiwo e
Written by: John Owonibi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...