Lyrics

YEAH YEAH My country people I want you all listen to me keenly Yay Wetin eye no go see Everything for my country na dabaru o Up till now we never see light Abi dem still dey use us dey shaku shaku o Ah ahn I even hear say i hear say Some people work one year still dem no collect salary How dem wan take feed dem family This kind thing i never see My country people o The mumu don do Our mumu don do Even if na juju dem use I say yawa Dem don cause yawa o (Yay ay ay) Yawa Dem don cause yawa o I say yawa Dem don cause yawa o (Yay ay ay) Yawa Dem don cause yawa o Ay Me i no go quiet As i get mouth na so i go dey talk talk talk talk talk talk o Ah ahn Everydav for television Na different propaganda Dem wear big big agbada Dey laugh hahahahaaaa Meanwhile Things dey worse for my country o People suffer for my country o No education for my country o Dem killy people for my country o So so division for my country o Dem thief money for my country o Rig election for my country o Ah. for my country ah ah ah ah ah Yawa Dem don cause yawa o (Yawa yawa yawa yawa) Yawa (Yawa yawa) Dem don cause yawa o (Dem don cause yawa oh oh yawa oh oh) I say yawa (Yawa yawa yawa yawa) Dem don cause yawa o Yawa Dem don cause yawa o O Ai Yekparikpakpadikpa Wo o Ah wo Ooh ohh ohh Ah ahn ahn ahnn Ooouu ouu ouu uu uu Yeah yeah Yawa Dem don cause yawa o (Yawa yawa yawa yawa) Yawa (Yawa yawa) Dem don cause yawa o (Dem don cause yawa oh oh yawa oh oh) I say yawa (Yawa yawa yawa yawa) Dem don cause yawa o
Writer(s): Elijah Anaele, Ujah Ujah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out