Credits
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Onwubiko
Songwriter
Lyrics
[Intro]
Oh yeah
Wo yi wo yi wo wo wo wo wo wo wo wo
Wohh
[Verse 1]
Say why you no dey move your body?
Why you no dey give God glory?
Why you want dey do like say you fit make one hair for your body?
Abegi make you move your body
Dance make you give God glory
Why you want dey do like say you fit make one hair for your body? Yo yo yo yo
[PreChorus]
Ọrẹ mi, ọrẹ mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan-an o rẹ mi oh
But na Baba dey cover me oh
Ọrẹ mi, ọrẹ mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan-an o rẹ mi oh
But I put my trust in the one that holds tomorrow
[Chorus]
Dance
Dance
Just dance
Ohhh just dance
[Verse 2]
Okay yeah
Ọmọ you go move abeg
Fashi all the things wey you dey think for head
Everybody get their own mood forget
Ups and downs are part of life on earth and that's real
Even as I write this song I've got worries of my own
But I find strength knowing that I am not alone
I go sing, I go dance, I go scream, I go shout
I go para till Oluwa shower blessing from Him throne
I put the past behind me with the Lord beside me
And I focus on the word and let it pacify me
'Cause His perfect timing I'm in rhyming finely
I stay focused even though my past was grimmy
So move abeg
Gbẹsẹ, ọgbẹni o,ya move your leg
Thank God for life make you cool your stress
Gbawa egwu nsogbu gbakwa ọkụ, make we dey move ahead
Na the truth abeg
[PreChorus]
Ọrẹ mi, ọrẹ mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan-an o rẹ mi oh
But na Baba dey cover me oh
Ọrẹ mi, ọrẹ mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan-an o rẹ mi oh
But I put my trust in the one that holds tomorrow
[Chorus]
Dance
Dance
Just dance
Ohhh just dance
[Outro]
Abegi make you move your body
Abegi make you give God glory
Make you no dey do like say you fit make one hair for your body
Written by: Samuel Onwubiko