album cover
Intro
3
World
Intro was released on January 24, 2020 by Deep City Records as a part of the album Money
album cover
AlbumMoney
Release DateJanuary 24, 2020
LabelDeep City Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM139

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dollah Boi
Dollah Boi
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kezbeat
Kezbeat
Producer
Sean Stanley
Sean Stanley
Engineer

Lyrics

So many things I been dey face 
 Kaki no be leather 
 Nobody give me advice o
 Dem say Dollah Boi no dey pay o
 Na me dem criticise 
 But looking at the mirror now
 Yesterday no be today 
 Pretty girls call me baba nla 
 So pleaaase 
 Tell the world make them give me chance 
 Dollah come like a soldier 
 Mind dirty like Binnie road
 I carry Calabar for my shoulder 
 Open eye like wari boy 
 Paid all my dues long long time ago 
 Somebody tell me wetin I never see
 Oluwa you say 
 Eh  eh eh 
 Who work must chop o
 Yea  e
 Make I reap the fruit of my labour
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...