album cover
Charge Am
35
Afro-Beat
Charge Am was released on November 22, 2019 by Embo Lab Record as a part of the album Charge Am - Single
album cover
Release DateNovember 22, 2019
LabelEmbo Lab Record
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
C-Hott BlanQetz
C-Hott BlanQetz
Performer
Er Raizer
Er Raizer
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Er Raizer
Er Raizer
Songwriter
C-Hott BlanQuetz
C-Hott BlanQuetz
Songwriter

Lyrics

Ahan, This beat na die
It's your boy C-Hott BlanQetz
ER Raiser in the building
Ahan
Charge am oh (charge am oh),
Come and Charge am oh
I go give you current oh baby
Charge am oh
Charge am oh, come and charge am oh
I go give you current oh baby
Charge am oh
Baby oh, baby
Na me go charge you
I getti lamba
Oya come to my house make I charge you
Wynd am go down low
I like the way you dey rotate
Baby none stop make you roll
Oya come to my house make I charge you
Charge am
Charge am
Charge am
Charge am
Charge am
Charge am
I dey Yan you something, abi I look like pikin
Nepa don bring light oh baby, make you come charge the thing
Solar power, generator , the party lights are blinking
Dem dey rush my crib you know, na only me be the king
Nwanyi pemperempe, isi Gini, E Ka na bia
meanwhile enter compound, nothing dey happen baby no fear
After all the talk na do, indomie go dey cook for fire
I go put am inside, make your battery dey go higher haqhaqhaq
Charge am oh (charge am oh),
Come and Charge am oh
I go give you current oh baby
Charge am oh
Charge am oh, come and charge am oh
I go give you current oh baby
Charge am oh
Baby oh, baby
Na me go charge you
I getti lamba
Oya come to my house make I charge you
Wynd am go down low
I like the way you dey rotate
Baby none stop make you roll
Oya come to my house make I charge you
They call me the magic finga, I make magic
Written by: C-Hott BlanQuetz, Er Raizer
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...