Lyrics

(Ogini) Runaway lady (My special lady) (You just dey run away) (My pretty lady) Runaway You dey run dey run baby She get shakara eh I never see this kind lady She wanna dance She dey dance lady dance She wanna move She wan use me catch cruise Talk the talk eh She dey talk she never do eh My lady Ị na enyem' nsogbu eh My lady My lady Ị na enyem' nsogbu eh My lady Runaway Lady My lady Runaway Lady (Ogini) Shakara wonder Shakara Shakara wonder Shakara (Ogini) Shakara wonder Shakara (Ogini) Shakara wonder (Ogini) Shakara She wanna dance She dey dance lady dance She wanna move She wan use me catch cruise Talk the talk eh She dey talk she never do eh My lady Ị na enyem' nsogbu eh My lady My lady Ị na enyem' nsogbu eh My lady Runaway Lady My lady Runaway Lady (Ogini) Runaway lady My special lady You just dey run away My pretty lady (Ogini) Shakara wonder Shakara Runaway lady (you just dey run away) Shakara wonder (my pretty lady) Shakara Runaway Lady
Writer(s): Oluwasegun Noah Adegbamigbe, Kingsley Chukwudi Okorie, Benjamin Chukwudi James Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out