Lyrics

You don hustle tire, you no dey take holiday You write application, you go for auditions but still E be like say e no dey pay Them don laugh you tire Some say shey until your mate get aeroplane before you go make am You beg God to make am but see Everybody get lane So my brother hustle, so my sister work No condition last forever your own turn dey come So my brother hustle, so my sister work o Beans no dey cook forever, your own beans go done If you see person wey make am o rejoice with them If them ask you what's your own iyo take no offence See this life na turn by turn o your time dey come because No be only you kill Jesus we plenty for there Oh One day e go better, one day, one day, someday make we bet am When they tell you money no be everything You dey vex, you dey para You say me sef i wan get am o So my brother hustle Kara woshe oh No condition last forever Your own turn dey come Oh make you hustle, hustle, hustle, make you work iyo Beans no dey cook forever Your own beans go done oh, your beans go done If you see person wey make am o rejoice with them If them ask you what's your own iyo take no offence See this life na turn by turn o your time dey come because No be only you kill Jesus we plenty for there So the person wey work hard o from night till dawn Na the person wey go chop if e no give up So my brother hustle, oh my sister work iyo Owu no dey last forever, your own turn go come So my brother hustle So my sister work beans no dey cook forever your own beans go done If you see person wey make am o rejoice with them If them ask you what's your own iyo take no offence See this life na turn by turn o your time dey come because No be only you kill Jesus by yourself So the person wey work hard o from night till dawn Na the person wey go chop if e no give up See this life na turn by turn o your time dey come because No be only you kill Jesus We plenty for there We plenty for the matter We plenty for there No let your hope scatter We plenty for there Ah... Ahhh No be only you kill Jesus We plenty for there
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Nsikak Okon David, Cobhams Emmanuel Asuquo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out