album cover
Once Again
album cover
Once Again was released on January 22, 2020 by DEF Records as a part of the album Once Again - Single
ReleasedJanuary 22, 2020
LabelDEF Records
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Once again
Me and you no be mate
And as I dey my dey
Make you just dey your dey
Once again
Me and you no be mate
If I dey go my way eh
Make you dey go your way
Ehey
Because I fit to teach person moral Lesson
Make you no just dey come stress me
I fit vexy
Even if I just dey keep quiet
E no mean sey I be mumu
And if you cross my lane again
I go change am for you
You sey
You sey
You sey wetin
You sey
You sey wetin
You sey wetin
Come! You sey
You sey
Ahmm you sey wetin you sey
Make you no try am again
Once again me and you no be mate
And as I dey my dey
Mmmmm make you dey your dey
And I know sey you be Jailer
Jailer eh
But I go fight for my right Mandela dela eh
Mind your own business
Make I mind my own business
Why you come dey take panadol for another man headache
I don't know ooo
Even if I just dey keep quiet
E no mean sey I be mumu
And if you cross my lane again
I go change am for you
You sey
You sey
You sey wetin
You sey
You sey wetin
You sey wetin
Come! You sey
You sey
Ahmm you sey wetin you sey
Make you no try am again
Oh and I'm the truth you cannot deny
And I'm the song you cannot ignore
I'm the road that you must take
If you wanna get to your destination
I am a Burning Bush
Take off your shoes
Uuhhhuuu uuuhuuu
You sey
You sey
You sey wetin
You sey
You sey wetin
You sey wetin
Come! You sey
You sey
Ahmm you sey wetin you sey
Make you no try am again
Written by: Joshua Marshall Lambert

Loading...