Lyrics

Omosikator Kpoki (Beat by Tiz) Ojumo timo I call on my god again Another day Another strugle again Ojumo're To hustle just to get the pay I want make everyday be my pay day K'aje bugba je Make dem patronise The thing wey I dey sell Make dem come and buy Costumer dada Ni mofe o K'aje bugba je oo K'aje bugba je Make dem patronise The thing wey I dey sell Make dem come and buy Costumer dada Ni mofe o Oluwa K'aje bugba je oo S'aanu mi Oluwa s'aanu mi Make your mercy follow me yeah Make your mercy follow follow follow me S'aanu mi Oluwa s'aanu mi Make your mercy follow me yeah This year Make your mercy follow follow follow me Follow yeah Follow Follow Follow me Follow me Ese wo mo se Wey make my hustle no Dey pay me? Ese wo mo se Wey make my blessings no dey come in? Na you be the God Wey dey bless people pocket o Come bless my pocket o Ese wo mose Wey make my taking come dey delay? Ese wo mose Wey make my taking come dey delay? Na you be the god wey dey forgive and forget o Forgive me and forget o S'aanu mi Oluwa s'aanu mi Make your mercy follow me yeah Make your mercy follow follow follow me S'aanu mi Oluwa s'aanu mi Make your mercy follow me yeah This year Make your mercy follow follow follow me Follow yeah Follow Follow Follow me Follow me Follow yeah Follow Follow Follow me Follow me Follow me B'ashe nrisu n'ododun n'ododun Bi mose ngba koma dun koma dun Anything I do baba god Make e buyo o Jekin jelo o B'ashe nrisu n'ododun n'ododun Bi mose ngba koma dun koma dun Anything I do baba god Make e buyo o Jekin jelo ye eh S'aanu mi Oluwa s'aanu mi Make your mercy follow me yeah Make your mercy follow follow follow me S'aanu mi Oluwa s'aanu mi Make your mercy follow me yeah This year Make your mercy follow follow follow me Follow yeah Follow Follow Follow me Follow me
Writer(s): Temitope Adebowale, Vicki D Vicki D Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out