album cover
Mind Games
album cover
Mind Games was released on January 24, 2020 by Ejoya as a part of the album Mind Games - Single
ReleasedJanuary 24, 2020
LabelEjoya
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

No one is slicker
Oh oh yeah yeah yeah
Oh o oh o oh
See i been get one kelee wey no want vibe
See that gele she just wan fly
She want the things i no fit buy
See that kele just dey one kind
But i get one kele wey just want vibe
See that kele she just my type
She dey support all day all night
She want the things my money fit buy
You gats sabi now o
O o o o
Yeah yeah yeah
Sey you know
Na that one sabi now
O o o o
And you know
Yeah yeah yeah
See na that one sabi now
You make me sogun di ogo ji
You playing mind games with this your body
As long as sey you go dey for me
I make sure i give you my money
You make me sogun di ogo ji
You playing mind games with this your body
As long as sey you go dey for me
I make sure i give you my money
O o o o
See la
You make me sogun di ogo ji
You playing mind games with this your body
As long as sey you go dey for me
I make sure i give you my money
You make me sogun di ogo ji
You playing mind games with this your body
As long as sey you go dey for me
I make sure i give you my money
O o o o
Niphkeys on the beat
Written by: Daniel Benson, Ibk Sleek, Niphkeys
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...