album cover
Warriors
5,808
Afro-Pop
Warriors was released on February 28, 2020 by Hypertek Digital as a part of the album Warriors
album cover
Release DateFebruary 28, 2020
LabelHypertek Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM75

Credits

Lyrics

Uh uh
Yeah, ye!
Uh uh
E don tay wey men don dey for here
Young boys just been doing big things
Dem go think say men go fear
But walahi, we stand gidigba
We get one love for here
That's why we be warrior
We be bloody survivals
No confuse the thing, I no claim senior for here
I just wan talk am how e be
I just wan clear the air
Because e plenty for the place, I no enter anybody space
But in the background, you know as you grow, bad belle must to show
They must to show
So right now
They want to see me fail
So I guess I will fail them
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them, big time
Nowadays shey you see (Things are different from before)
Things dey move speedily (Jungle don mature)
Whatever will be will be (For sure)
You go move, you go groove, you go hammer if your level pure
I think of everything, I think about the days
When nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high-ray
But na story e be today, and that time we dey dey chase
We been dey chase wetin we be no know
As we start to grow we start to understand say, say
You can not mix oil with water
You should not add fire to any butter
Some would envy, dem go envy you to your grave
So right now
They want to see me fail
So I guess I will fail them
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them, big time
Written by: 2Baba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...