Lyrics

Ah It is a ghen ghen You dey feel am (dance) You dey feel am (dance) You dey feel am (dance) Hooya ya Oni idi rabata Hooya ya Omoge wakanda Hooya ya Oni idi rabata Hooya ya Jijo wakanda Lord have mercy Tell me where you got that booty from Whose your mother Cos the thing wey you carry go cause murder Omoge wakanda Dey cause wahalah Her body na fire All men just dey hallah Baby ma jen sowa nu Malo ko ba mi o The way you roll your body you go wound pesin o Oh baby ma jen sowa nu Malo ko ba mi o Oh baby malo kpe make I dance for you body Hooya ya Oni idi rabata Hooya ya Omoge wakanda Hooya ya Oni idi rabata Hooya ya Jijo wakanda Suddenly suddenly suddenly All of the girl dey look my face Suddenly suddenly suddenly Sum of them want me to hold thier waist Eesh Joromi I like this your body Surely your body Go spend this my money o Sha ara giri arabirin mowa baby o (arabirin) And the way you whine it Lemme be your kabiyesi o Baby jo jo jo jo jo o Mo ni shara giri arabirin gbo temi o Hooya ya Oni idi rabata Hooya ya Omoge wakanda Hooya ya Oni idi rabata Hooya ya Jijo wakanda You dey feel am (Dance) You dey feel am (Dance) Jijo jijo wakanda (dance) Jijo jijo wakanda (dance) Jijo jijo wakanda (dance) (You dey feel am) Oh baby ma jen sowa nu Malo koba mi o The way you roll your body you go wound pesin o Oh baby ma jen sowa nu eeh eh eh Malo koba mi o Oh baby malo kpe make I dance for you body Hooya ya Oni idi rabata Hooya ya Ejijo wakanda
Writer(s): Orezi Allen Esegine Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out