Lyrics

Yea! Nawa oh Barz Can't seem to get past the fact that we failing though Who gives a fuck see omotena if they hating so? I know you tired and you stressing, we could take it slow Let's take it back, back to when we used to play tinko I catch myself semi wishing it was so simple Girl I for love you until your face go dey show wrinkles Our story for be like the type dem go show people But you be silly cuz ihe ichogha wu oringo The type of drink I had today it make me reminisce My ride or die today but now we turn to enemies We raising issues and she charging me with felonies I tried to reason but she talk sey she be feminist I'm like I could be your ride or die Our loving no go kpai Baby make we no go rush Baby make we no go loss Tada dada da da da I could be your ride or die Our loving no go kpai Baby make we no go rush Jeje oh Yes oh we dey ball for the country Even though enemies wan stop we In our continent they like our company But e no finish e no finish e no finish Yes oh we dey ball for the country Even though enemies wan stop we In our continent they like our company But e no finish e no finish e no finish I catch myself semi wishing it was so simple Girl I for love you until your face go dey show wrinkles Our story for be like the type dem go show people But you be silly cuz ihe ichogha wu oringo The type of drink I had today it make me reminisce My ride or die today but now we turn to enemies We raising issues and she charging me with felonies I tried to reason but she talk sey she be feminist I'm like I could be your ride or die Our loving no go kpai Baby make we no go rush Baby make we no go loss Tada dada da da da I could be your ride or die Our loving no go kpai Baby make we no go rush yea Jeje oh I could be your ride or die I could be your ride or die Baby make we no go rush
Writer(s): David Lewis Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out