album cover
Mercy
album cover
Mercy was released on February 2, 2020 by Ganja Records as a part of the album Celebration - Single
ReleasedFebruary 2, 2020
LabelGanja Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Dema say issa madness
Say your highness, eh mana pray for mercy
Mana pray for moneyyyy
Mana pray for my mandem eh
Tell the whole world am a loner
Got no one but just my mama
For your love mum am your fighter
For your blessings amma hold ya
Bless me mom make i enter the world
Make i succeed and win make i become a king
Bless me mum make you open my eyes make i start dey see wetin i no see
Bless me lord make you provide for me
Make i start dey give people wey no get
Eh, am down on my knees say i look up to you and am begging you please
Having big dreams lord turn am reality
Tryna get a car but, that be vanity
Without your mama blessing
everything na calamity eh i dey pray for mercy
Mercy Mercy Mercy
Yeah lord have your mercy mercy mercy
Mercy Mercy Mercy
Oh lord have your mercy mercy mercy
Mana pray for blessings everyday
Mana pray for money everyday
Mana pray for blessings everyday
man no dey sleep man dey pray everyday
Anu oluwa so-kale
Dear lord i dey pray for blessings
Anu oluwa sokale
Baba God I dey pray for money
On the bench with the best of friends
If you hate us me i take no offence eh
Fuck a friend if i get a gun
I go shoot for my mandem
Me i no care if you hate me
I dey love you if you love me eh
Put a smile on your face make you join me dance and move
On a vary good day i go dance with you
On a vary good day i go smile with you ahh
Make you dance and thank God to
Make you dance and thank God to-
Mercy Mercy Mercy
Oh lord have your mercy mercy mercy
Mercy Mercy Mercy
Oh lord have your mercy mercy mercy
Mana pray for money on a daily
Mana pray for work on a daily
Mana pray for blessings on a daily
Man no dey sleep mana pray on a daily
I dey thank God for my Mommy
I dey thank god for my Daddy even though
i no dey see you, your boy is loving you
I dey thank God for Family
I dey thank god for my mandem
I dey thank god for everything
I dey thank god for ehhh
I dey thank god for man Baggy
I dey thank god for Anani
I dey thank god for man Mamu
I dey thank god for man Shubi
I dey thank god for sir Gucci
I dey thank god for man Crespo
I dey thank god for man Baddo
I dey thank god for Man zayyad
I dey thank god for Dakoko
I dey thank god for Palis
I dey thank god for Amo
I dey thank god for Paki
I dey thank god for Bamalli
I dey thank god for Man Faadoh
I dey thank god for Khalifa (Don Mighty)
I dey thank god for Bindawa
I dey thank god for Man Soja
I dey thank god for Cho Baba
I dey thank god for Razion
I dey thank god for Anka
I dey thank god for Man Jamil
I dey thank god for Binladin
I dey thank god for Don Dardah
I dey thank god for Man Kura
I dey thank god for Everyone
I dey thank god for KD city
Written by: Bad Man

Loading...