album cover
Bam Bam
3
Afro-Pop
Bam Bam was released on August 12, 2018 by Ebi Chris as a part of the album Rebirth - EP
album cover
Release DateAugust 12, 2018
LabelEbi Chris
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM127

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ebi Chris
Ebi Chris
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ebi Chris
Ebi Chris
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chubbclef
Chubbclef
Producer
O7 the Drummer.
O7 the Drummer.
Producer
Adukwu Samuel Atadoga
Adukwu Samuel Atadoga
Mixing Engineer

Lyrics

Why you dey use me play
You want barber my dada
Why you dey use me play
You wan turn me to maga
Why you dey use me play
You want barber my dada
Why you dey use me play
You want turn me to maga
Dem dey ask me question
Wetin I see for your body
Dem no know the reason
Ooouuuu
Since I set my eyes on you
I no fit to sleep o
You don give me fever
Every time I'm with you girl
The only thing I want is to make you smile
But na so we go dey fight
You hang up the phone and call me right back
I don tire for your love shey na so e go dey pain o
If you know give me your heart, make you carry am go
Why you dey use me play
You wan barber my dada
Why you dey use me play
You wan turn me to maga
Why you dey use me play
You wan barber my dada
Why you dey use me play
You wan turn me to maga
She scatter my brain 6x
She wan turn me to maga
She scatter my brain 6x
She wan turn me to maga
Chai
I dey take God beg you
You don turn bad man to mumu eeeeh
If na before I no fit to send you
But I wanna be with you because I love you
You know that I will do anything for you
Girl because of you I fit tun mumu
But na so we go dey fight
You hang up the phone and call me right back
I don tire for your love shey na so e go dey pain o
If you no give me your heart make you carry am
Make you commot for my side eeeehhh
Why you dey use me play
You wan barber my dada
Why you dey use me play
You wan turn me to maga
Why you dey use me play
You wan barber my dada
Why you dey use me play
You wan turn me to maga
She scatter my brain 6x
She wan turn me to maga
She scatter my brain 6x
She wan turn me to maga
I don tire for your love shey na so e go dey pain o
If you know give me your heart make you carry am go
Everybody help me sing
Aah aah aah aah aah aah
This girl she no fit kill me
Eeh eeh eeh eeh eeh
You know that I love you so
I love you so
I looove you yh yh
I don tire to dey beg you
I don tire to dey beg you
You know you know you know you know
You know I love you
Written by: Ebi Henry Christopher
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...